DJ Neptune – No Kiss And Tell Ft. Lyrxx

DJ Neptune, a Nigerian singer-songwriter and performer, has released a new single named “No Kiss And Tell”.

The song “No Kiss And Tell” is a fantastic tune that should be on your playlist.

Furthermore, the excellent single features award-winning artist Lyrxx, who drops some sizzling verses.

Listen and download below.

DJ Neptune No Kiss And Tell Lyrics:
Intro:

Greatness!
Timbun with the melody
Ohhh
DJ Neptune
Hit me

The way you dressed to my aparte
shey na for me
to ba d’ale wa mo mi
Iba di e lo wun mi

no dey do shakara
I get multiple option
for you I’m at attention
your body dey right position

hmm hmm
I know o

Pre chorus:

I know you got another man
you just needed a passerby
wey no go kiss and tell
wowwwww
I know you already got a man
you just needed a passerby
wey no go kiss and tell

Chorus:

Fi ibadi e gbe
ile ke duro
Ileke ma ja ja
towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell

Fi ibadi e gbe
ile ke duro
Ileke ma ja ja
towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell

Verse:

Hmm
As you can see
I get enough
to sponsor your lifestyle
you don’t even need too much
baby just right
I no be that kind person
wey no sabi chop life
Gucci Louis Vuitton
I no dey rock the same style
I gbadun your package
Folashade
See this your body type
E be my taste
You see you gat me in the right corner
no be child’s play ha

hmm hmm
I know o

Pre Chorus:

I know you got another man
you just needed a passerby
wey no go kiss and tell
wowwwww
I know you already got a man
you just needed a passerby
wey no go kiss and tell

Chorus:

Fi ibadi e gbe
ile ke duro
Ileke ma ja ja
towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell

Fi ibadi e gbe
ile ke duro
Ileke ma ja ja
towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell

Outro:

Greatness!
DJ Neptune
Baddest
Soundz of Neptune.

DOWNLOAD MP3

 

Do you find 360nobs useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!